Try Dey Get Better Landlord ooh πππππββοΈπββοΈ
π₯:
Naija FM 102.7
Na we Radio!!
Lagos no be just city, na mindset.
π₯π PFL choose Omo Eko no be by mistake. Na here hustle get heartbeat, na here warriors dey born. Now the whole world wan use our culture, our energy and our fighting spirit sell the biggest MMA night for West Africa. π₯π³π¬
But make we yarn true: Dem dey celebrate Lagos because we special, or because dem know say Naija people go always bring the money, noise and attention? ππ₯
June 13, history go happen for Eko Convention Centre. The question be: Are we hosting the world, or is the world finally recognizing who weβve always been? πππ₯
Ticket Dey sell fast sharply go buy ur own now. Link Dey our bio.
04/06/2026
ANSWER THE SONG WEY DEY PLAY NOW. ADD THE CODE AT THE END OOO
.sa join workchop crew .panam to come follow them yarn about him new song and some other things way go show face later for the year
Who talk say global sports no fit speak pidgin?
ππ₯ Biggest MMA promotion for the world don land for Naija FM 102.7 πββοΈπ₯
And DEM choose PIDGIN to take yarn to millions. No grammar. No forming. Just actionπ₯π³π¬
For JUNE 13, 6PM
We go Dey LIVE Untop Naijafm 102.7
The head of the house don turn the tail oooh ππ€£ππ€£ππ€£ππ
You go gym by force ooh πππππ€£πππ€£
π₯:
Welcome to Nigeriaβ π³π¬π₯
Juliet βGolden Bonesβ Ukah don send warning disguised as welcome message to Elisandra Ferreira. π³
Today na smiles and handshakes, tomorrow na cage and gbas gbos! π₯π₯
Do you think Elisandra know wetin dey wait for am for Lagos, or Golden Bones dey overconfident? ππ₯
Dear Alejo, abeg no vex. I no fit answer you. Next time, send another person come wake me.β π³π
If person send you this kind message after you don call am tire, wetin you go do?
π₯:
PIDGIN WORD & MEANING
Word: E Choke
Origin: From NIGERIA
Meaning: an expression of extreme surprise, awe, or excitement.
Example: This traffic situation today, e choke
Click here to claim your Sponsored Listing.
Location
Contact the business
Telephone
Website
Address
Keffi Street
Lagos
101001