03/10/2025
Cunha don com out tok about how Manchester united dey fall back everyday.
Hin tok say u see that Manchester united player na dem get problem no be Coach get problem and there problem be say all of dem dey play senior man ball dem no one dey play as team. Hin tok say all of dem won score and the thin dey affect the team.
My people dey u think say point dey for hin word abi hin just dey defend there igbakugba.
17/03/2025
Na just six point Bayern Munich take dey lead Bayer levankusen. With wetin I dey see Bayern Munich fit bottles the league again ooo and Harry Kane curse go continue oooo.π
29/12/2024
Omo see as christiano Jr as hin don tall reach him papa 2026 this boy go start professional career.
15/11/2024
This club world cup no fit sweet jare match don too much cos match don too much for players.
Inter Miami too don join Dem.
15/11/2024
Fifa don bring out club world cup design out oo.
The competition go begin next year 2025 wey go end 2025 as well my people who go win ham first for this new format wey Dem introduce ππ.
I don land again
05/10/2024
I don miss this guy for mid field and as i dey see ham hin go improve Juventus midfield β€οΈ
28/09/2024
Na now I know say Pep Gladiola no fit do without this play hin no fit achieve good result with this two players most especially Haaland can't performance with Kelvin debrune.
Gladiola always love to protect one for one Incase one is not available he will use another one and they will be having good result but now both of Dem are out One will be back before ending of the month while Rodri is out of the season.
22/09/2024
Madrid haven't won at half time in their last five games.
They only win at second half promising team will show up from first time till end.
21/09/2024
Bayan Munich don become fear to every club in Europe.
Bayan Munich play this match this week com win all the game not just winning but winning massive. Dem score 20 goals and conside 3 goal in just three match.
This news go don dey fear Barcelona fans cos na Dem, Dem won play next for champion league hope say Dem no go loss back to back ππ.