PSGinpidgin

PSGinpidgin

Share

Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from PSGinpidgin, Sports Team, Abuja.

19/09/2021

Make una make us proud o!

15/09/2021

Abeg una no go like watch the GOAT today?? If you go watch type 'correct'.

Photos from PSGinpidgin's post 15/09/2021

Abeg who dey watch the champions league match today?? Make una fall in make we run am as e dey hot o!

05/09/2021

GOAT

02/09/2021

Wetin una think?

Joshua Kimmich Wants R̶e̶v̶e̶n̶g̶e̶ Blood. 😤😂

Kimmich : "I would love to play against Paris. That’s one of the nicest and most interesting challenges there is. I've enjoyed playing against them for the past few years and that hasn't changed."

29/08/2021

My peepo! Na so messi take make him debut for PSG today! Abeg who enjoy the game?? Una eater no go pass garri o

29/08/2021

We don confam am say na this night messi go enter field play for the first time for PSG!! Abeg una ready to see the real GOAT for field as e dey wear PSG jersey! If na so, oya make we collabo this evening make una follow the match.

28/08/2021

Neymar don standa talk say him don miss to dey play ball with messi. Na de level wet we dey be this o.

Want your business to be the top-listed Gym/sports Facility in Abuja?

Click here to claim your Sponsored Listing.

Location

Category

Address


Abuja
900247