02/09/2026
See the werey wey dey twerk for us ooπππ
Until we voice out day ehhh we no know am ooππ
Hub for all Madridistas in West Africa Pidgin
Twitter.com/MadridTori_
Instagram.com/madrid_tori
https://chat.whatsapp.com/F5w5Z6LgVoH77eJL3CJegN?mode=wwt
02/09/2026
See the werey wey dey twerk for us ooπππ
Until we voice out day ehhh we no know am ooππ
02/09/2026
So Barca fan wan start to dey compare raphinia to Mbappe say he go dey hold Mbappe for golden boot raceππ
Omo Una go learn the hard way ooππ
01/09/2026
Papa perezπ
01/09/2026
ππΎπ
01/09/2026
Peak football mateπ€π₯Ή
01/09/2026
Real oo i just dey shout BELLIGOAL πππ
01/09/2026
Bro go dey confused πππ
01/09/2026
Dem still dey chill for freezer π₯Άπ€
01/09/2026
No be lie ooππ
01/09/2026
Madridistas Benzema is a free agent π
Are you thinking what Iβm thinking π€ π€·πΎββοΈ